T Dollar - Rise Lyrics

T Dollar – Rise

T Dollar Rise Lyrics, T Dollar released a new hit jam music titled “Rise”, Read and Listen to T Dollar Rise Lyrics Below

Play Rise By T Dollar

Rise Lyrics By T Dollar

Yeah yeah yeah
T Dollar
It’s Rapid the sound P’Ika
Last time wey I go check
Nobody dey na me face my problem
And I dey face my fear I no fear
Make hustle pay and we pray for good health
If dem wan talk make dem talk
I go rise if I fall
T’oba ti ni gbagbo
Gbogbo nkan t’ole l’oma soft
Shebi na the boy wey dem they talk (Talk)
The same boy wey dem pour dirty water for hin face
Abi ohun ko (Abi ohun ko)
Omo ti gbera tan
Una wan dey relate
If dem wan talk make dem talk
I go rise if I fall
T’oba ti ni ‘gbagbo
Gbogbo nkan t’ole l’oma soft ahh
After sinning we pray for forgiveness
We don dey give them a long time ago
Na when dem go con hear
Everyday and night we dey find the dough
Heavenly Father abeg
Ko d’igba tinba ti ku
Before you remember say the boy dey pray
Tete bami shey
E don tey wey I dey pray (E don tey wey I dey pray)
I don do things wey you no like true true
But family dey wait (Family dey wait)
Joor ma jen shey lasan
I must make am by force
E no go good at all
If dem ask and I no commot ah
It’s a must
Make I get that money make I blow (Make I get that money make I blow)
It’s a must
Even if e never plenty at all
It’s a must
K’omo olope sha ti gbera tan (K’omo olope sha ti gbera tan)
It’s a must
K’oma ri mi k’oma shey boss ahh (K’oma ri mi k’oma shey boss ah ahh)
Make money enter (Amen)
Make e better (Amen)
Ori’bu back to sender (Amen)
Emi o fe suffer (Amen)
K’owo wo’le l’otun l’osi (Amen)
Make e plenty (Amen)
Every Sunday k’ashey spending (Amen)
Say one time make e plenty oh ah ahh
After sinning we pray for forgiveness (Ya ya)
We don dey give them a long time ago (Oh lo lo oh)
Na when dem go con hear (Wah wah)
Everyday and night we dey find the dough
Heavenly Father abeg (Abeg oh joor)
Ko d’igba tinba ti ku
Before you remember say the boy dey pray
Tete bami shey (Bami shey)
E don tey wey I dey pray (E don tey wey I dey pray)
I don do things wey you no like true true
But family dey wait (Family dey wait)
Joor ma jen shey lasan
I must make am by force (I must make am by force)
E no go good at all
If dem ask and I no commot
Tete bami shey
Tete bami shey
Ma jen shey lasan
Joor ma jen shey lasan (It’s Rapid the sound P’Ika)

Also Read  Pheelz ft. BNXN – Finesse (Folake For The Night)

Foster

Read, Relax, And Enjoy! ❤️

Post navigation

Leave a Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *