Zinoleesky - Call Of Duty Lyrics

Zinoleesky – Call Of Duty (Lyrics)

Zinoleesky comes out with a new hit song tagged, Call Of Duty Lyrics.

 

The new song Call Of Duty Lyrics By Zinoleesky was released after he featured tiwa savage on her music single, the song has a length of 2 min 24 seconds.

 

Listen And Download Call Of Duty Lyrics By Zinoleesky Below

 

 

Zinoleesky – Call Of Duty Lyrics

Intro

Oya, oya, delete
Ni bi bayi, see that your brain, e go come down
I dey smoke Igbo
Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm
Niphkeys.

 

Verse 1

I be person pikin, I get feelings too
My mind is split in two, I love you but I love Simbi too
Girl you can just tell me if you want Jimmy Choo
See me, God I knew it too
So many other guys wan chill with you.

 

Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It’s been like four days, ta ri ra
I don upgrade, my terminal
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
Her song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boy and girls njo
Omode pe’lagbalagba, oloyun ton lo s’antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn.

Also Read  Ladipoe - Know You Lyrics (Featuring Simi)

I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty

[?], I did something to make her upset
Girl you have to bring your friends ’cause me I love you to meet my friends
Can we have a show by ten?, No we have to leave by ten
Oh, abi dem no get idea, but I no dey too show myself.

Chorus

Now I just want to marry her
Wan buy her designer
Check your window, ka ri ra
It’s been like four days, ta ri ra
I’ve done upgrade, my stamina
Two shorties, ma pami na
You know say me I sabi na
Her song is sweet like Ribena
Mummy and daddy njo, boy and girls njo
Omode pe’lagbalagba, oloyun ton lo s’antenatal
Anywhere me I go, say dem love my flow
Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn.

 

Verse 2

Ahn, ahn
Poltergeist, me I sneak up on you
Me I no fit give up on you
I been dey ka, use ninja
Baby ma bami ja

I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty
Timmyjay on the track.

 

Kindly give a comment below, if you have any suggestion for the Call Of Duty Lyrics by Zinoleesky, Thank You.

Also Read  Naira Marley ft. Zinoleesky – O Dun

Post navigation

Leave a Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *